@fineassmarie6 That ur body really like that is simply OBESITY. Don't let the she's thick nonsense and comments from simps and fellow yass queens fool you. Diseases resulting in organ failure are no joke. Try and lose weight for your own good. Thank you.
@MeetSunshineMay @instablog9ja Mostly a woman bcos the men with them have probably been wasted in a brutal way. And the women will probably survive after the whole ordeal. Now you see say its not suppose to be a gender tin cos men's outcome is far worse.
@daddypharrell@hugosel_@yabaleftonline Na why u need to start to dey intentional and prioritise your health and well being. Make healthy lifestyle changes and decisions and, most importantly, put everything in God's hands.
@afrisagacity@instablog9ja I fit boldly hit my chest and tell you say 5m no be chicken feed to any of them in this present Nigeria. Dem go hustle for that amount ,bro , cos times are really hard.
@callmejabor@itsSh0la Na lie...those guys wey u mention mostly wan smash and most of d time dey fit don smash n clean mouth or continue to dey smash without taking her seriously. If dem truly want her for keeps, she go port sharp sharp.
@JosephOnuorah@instablog9ja See your life. Always quick to resort to insult as usual like a woman. Na you first talk he said 40yrs of subsidy is gone. Na you dey change mouth say he talk subsidies. Carry your L waka jare.
@JosephOnuorah@instablog9ja Bro, try dey read first and understand na before you comment. If you had done so, you go know say no be only fuel government dey subsidise. This one na electricity.
@MrAdeks@MufcTee@UgoPrinceOfGod@asemota This na just d main problem. Oyibos &foreigners get d same tin inside their body. Only tin wey dey deter &make most of them behave na their laws&punishment. See Chinese people for eg, dem full 9ja dey engage in corruption meanwhile in dia country u must behave or death na ur name
@Lindazuby@iam_mohh@asemota E simply mean say its better u engage in contracts wey you go dey continously render services to a 9ja govt/private institutions/companies than d one wey you go do one time supply of goods/service bcos d ogas at d top kickbacks go chop ur profit finish. Hope this helps. Thank u!
@Iamwoorldbank@iam_mohh@asemota E simply mean say its better u engage in contracts wey you go dey continously render services to a 9ja govt/private institutions/companies than d one wey you go do one time supply of goods/service bcos d ogas at d top kickbacks go chop ur profit finish. Hope this helps. Thank u!
@instablog9ja This one na longer throat 304. She thinks say she's living the best life, not knowing she don eat herself enter obesity. See how large her stomach is at such a young age. If a person go look this fat, old&finished just in her 20s, how she wan come be in her 40s. Tufia!!
@CHI_funmii @LaurelChris7@PenTitan You dey mind them....make them born first na. Make I even see where dem wan see better sleep again. All these I can never wake up so early bla , bla...na if you see d good sleep naim you go reason that one naa. lol