@gbengafaro1986@instablog9ja As Asiwaju supporter wey you be. You and your family will not escape thunder this year... The way Nigerians dey suffer, na so suffering go be you and your family abode... You this useless human being!
Time don dey reach, we go enter this bush by ourselves... Nobody get monopoly to violence! And when we come back from the bush, we go come face the government head-on.
@Godson3008@originalproflle You say Tinubu no even see am, and the presidency they try use cheap blackmail to set am up?? All of una na goat! Make una dey deceive una sef
@UNOFFICIALFACT He said "see this next video I'm about to play" How video come take change to audio or voice note??
@BashirAhmaad@aonanuga1956 Haba na, I know since you guys joined APC sense depart una. But you guys should have come up with something more creative na🤣😅😂