"Money is not everything" you follow them dey retweet.
"Chase your passion, money will follow" you follow them dey retweet.
You 🫵 You 🫵
You wey be say, dem dey wear slippers before dem open your papa fridge.
You no ge' sense. 🧏♂️
Isn’t that not how my friend asked me to watch her as she’s joined Nollywood.
She was the handmaiden of the Queen, fanning her from part one to 4. She later committed suicide in the movie 😂😂😂