@Beifre00@Benefit43928872@Muyiwa66 Otele better go sell ur brain use the money go buy 80k regular tickets for slovido show
E go soon increase to 120k oo
@Beifre00@thomasNIsankara Oya talk him good side make we hear, make we fit know whether u suppose follow us enter 2027 or if Tinubu bandit go carry u for December
@mjuliet510@Adeqvra See as ur stupidity mask ur comment, so tey i no fit understand wetin u type.
"If u say" what are u even talking π€·
13bingos abeg rephrase and repost
@favour15300 NO an allegation without verification is classified as an unverified claim,
The problem is that if VDM show evidences, they will try to twist it
@Mazi_Chinonso1 Real human being on the street π
Na fake human being dey internet abi, so u be fake human being
Ozuo
Better go sell ur phone make u use am complete money take go buy slovido tickets of 80k - 2m,
@DOZIEPETER4@Wickedpresh Anytime wey i don press one 30bingo neck and he begin dey insult out of context, i go know say the job is doneπ
After this 1 na mama u go faceπ
Sell ur x account and ur phone make u go bust ticket u need to happy smallπ