@charkeIIy939393@ARIKUYERI27@naijaconfra Assumption won kpai them, dem no go fit understand Black Axe ๐ชpattern for Island till dem beg for peace and beg and beg, NFZ dey active 247
@naijaconfra Well as Men calm for una so e no good, oya na say war say war as e be na men una dey find to Nack, Make the Black Axe ๐ชmovie start maka