@DONJAZZY So cause you want help dem make dem come Dey cry and all that ?? Help who you want help, person no need tell you e problems, this current Nigeria so everybody get problems.
@iri_oluwa Nah Davido all the ederly people for my family sabi and love pass, apart from my grandma wey be big Olamide, buju and timaya fan and my uncle wey love Wizkid all the rest elderly people for my family nah die hard Davido fan.
You remember her?
Many of you supported Chidinma and even blamed the man for cheating on his wife with her.
Saying he got what he bargained for. So y'all should maintain the same energy.
Chidinma is balling and living her best life.