@darmilareyy @dammiedammie35 You’re the daft one.. you think Trump invading Nigeria will solve your problems? Tell me how many countries wey American invade wey dey successful by now… they still struggling to reform their economy, because everywhere don spoil and America no go care again when dem spoil smt.