@Mally_berry01@qwinbee876757 U lack understandingπ
Frosh posted βNobody told me to tell zino to leave is label and go to another labelβ
He is trying to say nobody tell am to leave Malian and come join DMW, he didn't say he never called zino.
Sometime read to understand, Una to dullπ
@spenc010@SENORTHEGOAT Even If he happen to me I no go snitch on my friend who is just looking out for meπ
Mohbad never lie when he said zino na betrayal π€·ββοΈ
@busari_kam42704@ArewaAdebukolaa No just talk go there oh
Davido show zino better love guy, no wan enter internet this year go dey talk
Sha make I dey bring old clip of Davido and zino π
βi donβt care abt the other guys, itβs u i care abtβ
βbro in godβs name, leave there. uβre a superstar u deserve better, donβt let these people stress uβ
βdavido called me & he said; call ur brother make you warn am, make he comot for thereβ
βiβm begging u with the holy quran, leave that place my blud, iβm begging u in godβs name, u can see everyone is posting abt it tooβ
disrespectfully, you be mumu. all he did was show concern abt ur career that was at stake, you begin dey record am even b4 davido name begin enter the convo. as u no gree leave there how ur career come be now? lmao
Wantin I know b say Everything way dey happened now na to promote zino and naira
-Naira get show coming up this December
-Zino get EP coming out on Saturday
Everybody go dey alright last last π