Stan your davido , I go stan My Zino
Stan your 30BG, I go stan My NBG
You curse me , I curse you
You insult me , I insult you too
E no go far , ajeh ! na online we de๐ค๐พ
No de put me for talk about who I choose to listen to or Stan, you sef get reason why you de Stan who you de Stan .
& if you still wan carry am go offline, omo iya mi, I de game like X-box , รกjo ma sha ra wa kpa! Men Bam ! ๐ช
@hamlhord Omo how dem go chop now since Yuno follow them or listen to their music again
Olobuku with that your long android you still Dey beef on pple wey go feed your generations