as i dey trade, i dey bet, i still dey bomb, and i dey look for wetin i go thief join.
if you get any illegal deal wey go bring generational wealth, abeg involve me.
instead of watching 2 hours of Netflix tonight, watch this 40-minute masterclass from the founder of a $20B China AI company
it's the clearest explanation I've seen of how Agent Swarms and AI systems actually work at scale
useful whether you've never built an agent in your life or have been using Claude every day for the past year
I took the key ideas and turned them into a practical guide on how to actually build with Kimi
find it below
As a bobo, middleman work pay pass salary.
Your abroad friend needs land, you don dey do real estate be that.
Your rich friend wan build website, you don turn developer advocate be that
Your friend get farm, you sef don dey sell ram for your WhatsApp be that.
That little na 1m but you can sell it for 1.2m, you can also level up out of it.
If you don’t forgive the cheating, what will you do? 🤭
If they catch you, you go home
If you catch him, you go home
Anyhow e wan be, na you go reach house 🤭