@Chelseafanforev@Firstus_@NigeriaStories Chia bro no use this sense Train pikin abeg ahh make my father join APC first come out for even local government chairman APC will be the best government ever come beat me since u and poverty na bestie ๐
@pressingneck_ Una Dey mumu ohh u don go UK before enter Ghana if them go welcome u go watch in video of visitation make u see people way Dey come welcome am u no see say na him and vdm suppose Dey talk no be dirty pig like una