@justjunofficial@__olanrewaju__ I don do all those rubbish before for 2020 when I hot omo as I fall for 2023 the kele move once. But, thank God I rise again and this time, na once I tidy everything wey I do for her for my sister, made her a boss and a business owner. Iโd do it over and over again for my sis ๐ฏ
@willismallz ๐ your own sef Dey come, no worry. You go born too na, Ahnahn. If them born you well, no guide properly. I go personally fund your pikin to ridicule you, na me go pay for the billboard wey e go put your pictures. Useless thing
@TheSilvapr thing is, you fit be moving man and as a moving man, youโd want to love, provide and protect. Modern Nigerian Women just take advantage of these things and punish you for them. I see no reason why a man should have restrictions when it comes to love. Love is life! ๐ฏ
@UrglyGramm@HardBStrain@StillTrapp1n you be bad boy, e get things wey you no suppose dey indulge for this app. Leave these people, if you come island again too, make we dey on backs ๐