@naijaconfra Abk funny gan๐. Una strong but na who Dey live for UK Dey come Abeokuta con play HIT for una๐una go con run go una friend wey no Dey abk side till area calm. Na Toto una be
@observe_observe@naijaconfra Wey all of una go go hide. Wait months to confirm if una don hide finish before una start Dey play game๐. Eiye no fit run for una
@church73412@Hemsworth411@ivar600@naijaconfra All of una go run go una mama house๐ leave 4-5 man inside town to Dey roll. And una Dey call that one game. If e set bird no go run dem go wait play watin sup. Na woman fear buca be๐ฏ
@naijaconfra Once e set Buca go say make everybody go hide. Few go form hit squad Dey hit and hide. But once e set bird go say buckle up your shoe. Na why una think say una sabi war for abk. Cos others go hide few men go Dey hidden location Dey use women map. Bunch of cowards.smh
@NamekillJJodin@Omojoibo1047@fnarby@naijaconfra You seff see birds for that way as well. Everybody Dey find money no be only una Dey find am. I just Dey let you know say when una pass una boundary una chop am on steady back to back
@NamekillJJodin@Omojoibo1047@fnarby@naijaconfra Odo ologe high Temple seff know say Mahogany no be their set. We don Dey fuck then for years. Ask about records of ijaniki. You wey just collect jamb come adugbo. Ask as goat full Vespa before compare am to recent years to now
@Omojoibo1047@fnarby@naijaconfra Na 8 Eiye do 1 night when hefty fall. Same squad whole shit. If whole squad vex come out for una. Aiye go fade as dem fade for ijaniki and Otto axis after dem try pass their boundaries ๐
@Omojoibo1047@fnarby@naijaconfra Bro even goat know right from day zero say dem go just try ni. Dem no fit see draw against Eiye for whole of ecowas road๐ฏ
@oluwa_Chibuks@naijaconfra Even una Gorrila squad know who Dey run am pass for that Ecowas road๐. Body go tell una as always. Iโm sure you know the record
@akorede_333@naijaconfra Na we know as we Dey waka inside adugbo cos majority of those boys going it are boys that their parents came from nowhere 2 rent hoise or boys wey run from home. Majority of real agbado boys get life