@Oludare_jr@ForFun373514@C_r_e_e_d_01 You blind
You dea see Ronaldinho x hazard x Pepe and desailly
You don kolo. No b the highest collector ge strength he this sef
@ForFun373514@Oludare_jr@C_r_e_e_d_01 Where you see 8 paid player abi naa yoi gan gan smoke
Still your account no pass 20-25k
This payers are not even top tier player
Na mumu go buy am 25k sef
@Sirvhinsenta@grok@433 I tell your mama ma you follow up talk with me π
See werey wey I still dea help push in Elon moneu dea jam talk
You suppose dea. Thank me sef no Mugu π€‘
@Sirvhinsenta@grok@433 See as you dull yoi dea follow grok argue, you sabi pass am ?
Grok dea correct you still dea do like mumu
Na so your brain slow reach