If una no sabi do this celebrity life P, make una go learn am for Big Wiz & Asake side
Wdym: “WHAT IF THE GIRL WANTED TO TELL ME THE NEXT DAY?”
Omo nawao
Do you have someone whose success will definitely affect you positively? For example, if they become multibillionaire, you're sure of being set for life?
They will claim the industry hates Davido but look at him insulting Erigga unprovoked without any prior attack from Erigga and when he now disrespects Davido, they will start pushing “the industry hates Davido” agenda.
I no dey reason all of these kain things again, cause fola just start dey get am clear at 24
Rema don dey take since he be 19
Ayra starr don dey take since she be 18
But asake no start dey take till he reach 27
Na anytime man wake be him own morning.
You go defend deducted streams
You go defend toto begging video
You go defend poor dressing
You go defend m!d music
You go defend cħeating habit
You go defend political behaviour
You go defend meme coin sc@m
You go defend fake orphanage giveaway
To be 30bg no easy o, Abazz dey try😂