@turntupnaza@ohlookitsray@lhordkrane@Hangmvn_ Dem dey talk about trolling you dey talk about money
Na so you stupid reach?
Person wey get $1m ice chain never see $5m before.
Your mama don waste her resources on you o.
@collinshiclass@Adefolashow@naijaconfra You slow bro, no worry you no sabi as game dey play.
You go know say no be contribution matter, most of your celebs are bankrolling them back to back.
@collinshiclass@Adefolashow@naijaconfra Who told you no one is paying them?
How do you think they get money to buy arms, pay for transport, buy bike or car theyโre using for hit.
@Ma_LoJ@FBI Your tweet violated x rules
And yes you guys couldnโt kill these ones cos they stay in rich white dominated areas where you canโt access .
Person wey I ask that year to put me on for work say shey I go marry amโฆ
She tell her papa brother say I be her boyfriend.
The man call me say โwe will give you work but sheโs our precious and we donโt joke with herโ
Na once I reject.
@MistaHorla@santoryu_chain@sxdiqcarter_@Shykoass 2023 i dey stay for oloya, we dey go 2 months dem no go blink am.
Na big hostel we go gather money buy fuel one person go drop gen.
The day u put chest my get coil spoil ๐ญ.