@okiTwits Dz one just Dey repeat same video on arsenal for engagement lol. Month go soon end d wayrah wan pay bills π talk about international matches πππ
@afc_Ade1 I just believe people are following the crowd. Even the pundits donβt really describe Arsenal as boring. Itβs mostly these content creators who have nothing meaningful to say, always shouting that Arsenal is boring just to get attention and engagement.
@ElevateAnalyst lol but Arsenal is boring Dey defend too much but now advising Alonso to go defending π€£ me I just believe una be content creators and you do banters too, no be reality una Dey talk
@footbolmatter10 You make mouth too much na why you no go coaching school lol. Na all content creators Dey give advice even carrager and Gary Neville do pass u lol Neville fail
@ElevateAnalyst Gerrarahere joor.. see as e Dey talk like person wey Dey chop hot yam.. Mumu man.. u go Dey force yourself Dey shout. Na why you no blow
@okiTwits Dz guy na liar oo, he said Mancity will d league but they might start poor, .. last season he said Arsenal will be shit this season, now both teams have prove you wrong .. @okitwits guy you no saabi football..
@Nwamama_son We just triggered this guys to be making content on arsenal. Check the likes and comment he got here talking on arsenal and check all his previous post.. now we just gave him food to check. Watch out him doing more videos on arsenal as dz got him d engagement he wanted lol
@okiTwits Why are you trying to analyse game you donβt watch? π we all have Flascore to check the statistics. But na engagement you Dey find make we comment so you go see money chop π
@theballtalkhq Every body just want to do content. Listen to your videos before you post. Arteta should remove Madueke dat entered 15minutes to go. Most of you donβt watch match I swear π€£
@okiTwits I want to believe you are just saying this for engagement and you are getting it. Also d day u donβt watch ball with hate is d day you start analyzing better.. u analyze like a kindagarten pupil