The tears under this tweet taste so sweet.
The tax I don Dey pay since, Shey na una Dey help me pay am?
My point is simple.
If I pay tax in Lagos, I should be allowed to contest election in Lagos too โ๐พ
Happy birthday Amb. Umanu ๐๐.
8169837913
Opay
Umanu Elijah
This one is not for campaign or mobilization oo. I Just wan Dey alright.
Awon fans mi,
Make una shake my leg ๐ฆต
Umanu: So na you NDC carry my ticket give?
Hon. Bawa: ๐ Umanu that one don psss, how we go take deliver Peter Obi for 2027?
Umanu: Since Okpes baby promise bulaba 2.5M votes, if we give Okwute 5.5M votes he no go bad ooo
Hon. Bawa: Sharp. that one sef dey ๐ค.
Meet Hon. Bawa Muhammad the House of rep candidate for Etsako fed. Constituency, Edo state. โ๐พ