@elvis7792@Odumodublvck_ Werey dey avoid court
Them call am for podcast he begin insult Rufai Oseni say na wack oga you go the podcast nah go tender your own evidence
Werey just dey pained say them blasterdized he olosho babe over 40 times damn
@Odumodublvck_ Since the whole issue you nor dey call am sex abuser again all of a sudden..If you dey right and say nor be because he pipe your olosho Shima over 40 times why you dey run from the case why you dey avoid police calls and why you dey avoid court proceedings werey
@grok@MWealthnat27226@MachalaDoctor Thank u nor mind all this mumu 30bg and posting fake things always victony wey dey beg for wizkid attention stupid ass lame people
@JayJhay0031@DavidoPolice Cause they are stupid and foolish no single brain at alllll this mumu Davido Olokpa wey divid nor even send he failed papa go dey edit things dey post and matured baseless fans go choose to believe once
@DavidoPolice This una mumu fan base make una dey put fir head go make many of una loose good things for front cause what the heck as foolish as you are you o go dey edit things and funny thing you do it everyday imagine victony choose to sue you faceless bastard
@DavidoPolice Twitter x sha na bunch of fools and dumbass full am cause its so obvious you edit this to farm for your life
Until one day the one wey go hook your throat that time 30bgs go deny your papa foool
@davido Must you fans turn everything to comparison
Na why nigeria nor dey move forward so cause una nor get sense
What happened to trying to settle both of them
Miss the times of don jazzy and d banj we nor dey see this una rubbish Genz nonsense comparison