@lovely_ugocii@Xxensational All the best for everyone, nobody serious for this country, 90 percent of people problems na relationship, man and woman matter, equality, gender wars and shii…it’s tiring at this point
@4BLACK_PANTHER@Xxensational@waggydey4you Go bring your oga chidi come this comment section, I’m done with you abeg make your oga come face me himself, like this you don Dey vex me I go like paste your momsy or sister Toto come post an online make chidi call them whore, make I see if you go still defend am
@Xxensational@4BLACK_PANTHER@waggydey4you Like bro it’s boring at this point, see as he Dey ride chidi prick, since I don Dey carry woman sef them never ride my preeq like this before
@4BLACK_PANTHER@Xxensational@waggydey4you Above which paygrade Abi everyone for twitter na your mate, you wey Dey follow your fellow man Dey follow me talk about pay grade, if you had a good pay grade, your twitter page will be filled with work reviews, but na woman matter you dey review for your page, oti pasan aye
@Xxensational@4BLACK_PANTHER@waggydey4you Make he focus on him upcoming Ai wey he Dey learn he Dey here Dey bant woman, chidi is right no mean say I go follow am, I no Dey dull for woman matter because I Dey balance them if them wan move funny, we Dey tell you make you get your own mind as a man no dey suck chidi oko
@4BLACK_PANTHER@Xxensational@waggydey4you Who tell you say make you love whore, boboyi oo ponu gan ooo, walahi your sense of reasoning is worlds apart like the distance from Lagos to Canada, whore and government in the same sentence and Wetin concern me if god hate whore lol, na god personal problem be that , techbro 💀