@SnehQueenBee Instead of davido wanting a hit vs hit with olamide, why not go on a freestyle vs freestyle battle with him?Abi na only the ones dem don write down for am he wan use brag?๐
@Xsknight12346@Motion_Boy_ Ur brain dey lick oil..oponu.. the time wey him dey make money drop songs back to back. U go tell me where ur father dey that time..arindin
@yabaleftonline Oponu..u think say we mumu ? U dey deleted chat con dey post rubbish make dem know say u no response?๐๐ If no be baฤ government, this country for no produce vdm true true.
@Como_1907@TrevohChalobah โBecause of Trevoh, Como will always have my support. Iโll be watching every single Como game from now on. Wherever he goes, Iโll support him. ๐๐ฅน๐โโOnce a Blue, always a Blue.โ ๐ฅน๐
Thank you, Trevoh. ๐๐ฝ๐