@Elenurazor001@chris_ayanfe@Victoriatxtd@chikaehiemere Bro no dey mumu yaself naw biko osim "American army" nd u no dy wonder y dose Americans gt high increase in cancer, liver,Kidney problems?? U wan imitate dem...Uz ya head ask yaself if u cook rice e fit last 4 10 days? So wetin dem add no b chemical?
@dahrealbenzie@Victoriatxtd@chikaehiemere Hearing yaself? Bruv comparing noodles to jollof rice wey don cook finish nd ingredients put 4 nylon abi plastic bag package m nd e fit stay 4 6 months? If u cook follow 4 huz e fit dy 4 lyk 10 days straight?