@instablog9ja Lol
They won’t play how to eradicate this bullshit
Make dem dey kidnap citizens make dem dey rescue every year, the whole country go dey pray. In a country called Nigeria
@ChuksEricE Una catch wetin thief carry but una no catch theif 😂😂 how una know where theif keep the thing wet him carry? 😂 unless you dey live with the theif 😂😂
@vet_perry Nah Hin suppose help her buy the lambo and house
Make twitter Dey add live location for people’s profile ooo cuz you deserve better mending with this talk
@unknownoppaa@carter6f Bro that’s his friend nah 😂😂
I Dey even call my friend poor boy before I send ham money anytime Hin bill me and vice versa 😂
Una too take life serious for this side oo 😂😂
@Cleverlydey4u People wey get sense 😂😂 they clearly know this nigga isn’t a threat to them, but they arrested him so they can release him later and he’ll be in their debt to campaign for his father lol