These Chelsea people are so useless, den still dey claim dem match us toe to toe Ontop their L, get a draw atleast before you boast. #Londonisred#COYG#ARSCHE
@praisepal_@iam_Mardiyyah Bro, I first burst laugh. No man in his right senses fit pull up that kind shii. Staged.
Disregard those wey dey talk say e fit get pass 1 acc, staged asf
8:00AM 🚨🚨
ABUJAPLUG will giveaway this iPhone 13 (pink) to one FOLLOWER if you reply or quote this post and nobody likes your reply or quote by 8:00PM today. 🎉🎉
T&C applies.
GOOD LUCK 👍