@naughtymelanin@Tosinexx@naijaconfra Person wey e de call Jew everyday for e classroom fit be m e no go know
Your Dean for school sef
Na so the business be
@Portablestar@naijaconfra My dad is a mph man
Heโs a politician,most his cabal are maphs too
Iโm a maph , I just got a job today through the system
People de leave the main reason for confra de do another thing
@zenodoros@naijaconfra Them de answer butcher for mouth
I pity dem when agwu gsโs go enter town
Those ones derive joy in purifying zโฆ.e
If we get any one we go send am straight back to korofo
@soccerrioi @naijaconfra MF active for Abia State like Mad.They just like to de like say them no de till e sup .E get places for Abia wey Vikki no de war m.For ABSU ayes even go security bodies sign say them no go war m,Because dem no de cast no mean say them no de Assumption kills and na Wetin kill Joel