@bdollar_@Eddy_Nyah@Yung4XL@CspIniedu After You don settle down discuss your True Life story, yet you still Dey defend and support same oppressor’s??
I understand an Hungry man is an Angry man
@pella_ika_ You just know this one is not a Graduate.. He doesn’t know how NYSC works.
This is same person idiot mis-leading Yoruba APC members to vote Tinubu?
@FlyboyJmb@001Nla@Wizarab10 If dem wan kpai me, dem for do am there.. So obviously dem no get mind, besides who carry gun Dey fear for him life as well. So I leave who carry gun pursue one of him guys. Na thru am I put calls, take track who Dey with my Phone.
@Gaffy7053@Wizarab10 Bros no be by strong person oo.. Na OT
Cultists don chase me comot school around 1am .. To say I sleep school that Night . I for Kpai that night .. But I gats run cuz my back up no fit save me that Night!!
@Wizarab10 Cultism is not for the weak and Brainless.. Victor my Old roommate for Madonna . Left school to go and See his Girlfriend in Benin 08 that yr. He was a Viki Boy..