๐..
A very funny country!!
Na when SKEPTA start to talk about insecurity for county wey he no even dey live, person wey no dey live for naija o, person wey dey live for abroad, for UK, na then Naija celebrities begin start to speak out!!
A very uzelezz country!
A complete joke of a country!
๐๐