@Purrfoi@SIKAOFFICIAL1 Ah, that thing always dey tear me. We wey be students for make we chop better, but dem dey cook bad food for we. Teachers dey work dey take salary, yet dem take time dey do them special.
@AframKyei86278@eddie_wrt Hmm, some of you are so daft, dey there dey act like you eye open. Can’t you see this is a way of advertising himself and his work? Mind you, this thing you dey see, Jon dey fetch some good money for am. Edo a make some of you read the room small.
@CrissWaddle Honestly the country no really get options like that. These things only dey happen for the cities wey people be enlightened small, but go the villages, see dem just dey do "my family be NDC or NPP" so no matter how bad dem go govern, dem still get their votes. That’s the sad part
@JasperZiggle Bro this be one thing we dey worry my heart o swear seem like almost all the youth demma last resort be say dem go travel abroad and they think that’s the only way they can make it but bro truth be told with a solid plan and determination you can be super rich in ghana