@naijaconfra Even the ones eey guide wey day find wacko ayes to day with them
Most of them na obotes wey no get mind or agility dem day carry put bidy
body
No be to day shout na men
Una get the mind
Una go fall their no 3
No plan nothing nothing ππ
@naijaconfra Some egede men
Go day avoid you like plague
If you day put body day show agility
Most ayes if nowadays their lm don brainwash them with money nonsense
I pity who go bam aye after 2021
π
@naijaconfra Na weytin those old men turn the mmt to
Young ayes wey day game wey be hit material
Una go day nab them
Unto say una be zonal bodies and lordies
Other frat day treat potential well.
I sure say kilo sef go don nab wacko ayes tire for imo
Good for them
Make una nack those oboe π
@0gbunigwe@thomasNIsankara@MarioWayes0frn@naijaconfra Ok after you dok fall 15 of their member as you claim
Make dem come beg for pt πππ
If you be leader no be before dem fall 15 of your members you go call for pt
So you expect their leader to call for pt now π
@nineteen39th@Omojoibo1047@fnarby@naijaconfra Men day find klb day find wayforward
Una thunk say na by gra gra
Na intellectuals day dem just day lowkey day obs una
As long as una no price
@Charisma3210@Nostracostra216@naijaconfra Lol day play
Those tactics don't work on ayes
You falk former anything
Ok because you fall oke former kpoi since 10 years ago
New age aye wey no day gree hear anything you think say e go dread una ππ
Na still ayes talk am say na 90 minutes Jersey
@LopeyVictor@naijaconfra As dem play me the cassette
Na just 2 man fall their bomber
Before they move ahead
And dem no put all men on calls
But men for that and all axis don day repackage with them
You know as the matter be na
Nba Forgiveness .
Never shall it be heard the death of NBM
@Ojukwusk @triplej147 @gloriarubbio@naijaconfra I day lagos
Admiralty way lekki.
Shebi your papa na vikings ?
Pull up if dem no go drop your nacking video for nc
Make e post for here
@Narcos255@mercy_hilary@Nostracostra216@naijaconfra Your own frat wey no get population reach ayes day die
Normal human being die
Animals die
Even tree dies
But na aye wey day die day pain you πππ
Pained ass mf